BUY ALBUM: Terry G – Terry G.zuz


[catalog-product id=”55757″]

[table id=64 /]

,

54 responses to “BUY ALBUM: Terry G – Terry G.zuz”

  1. 2 much ganja and lots of gbaraga has bemused terry G's ability 2 compose good notes.i tink he needs help.i'd advice his buddies takes him 2 rehab b4 he goes out in d streets NAKED.He's got some serious complications UPSTAIRZ dat nids urgent attention

  2. terry g baba u dey mad throughing but ur madness pass d person wey don mad bfore so take ur Akpako head bring sometine goog abeg. but there is just only two track i love dat is parent endorsement and babe wine am for me…………so u get brain for there cool abeg come our carnival dis year ohhhhhhhhhhhh for alhaja ronke street abeg………………thank u kalimo ley ley master……………

  3. terrygzuz or whatever this album cover is fucked up and most of the songz is not up to standard u need to do better songz dont try and copy ruggedybaba album cover u are a good producer but please dont am really dissapointed in this album try and learn more rhymes next time

  4. Albumn of the yeaaaaar…..#fact…n whoever that sleem is shld go to a studio and sing his own make we see…cos na upcoming acts dey sabi misyan wen it comes to artists waay better + bigger than dey are…."jus wasted my 7 bucks"….na 7 bucks u tk buy am 4 orile abi…foOl of the year…no go sing yr own dey dey hate pesn wen fit feed yhu + yr family comfortably….fuckin hater…+ mr terry g dsnt giv a rats ass weda yhu like it or not….beefer…no go enter studio or find money,dey dey press BB dey post shit on top sites….poor ass dts ass irrelevant ass a congolese hat….otu oshi

  5. very weak album. dont waste your money, except u need some cele praise jams or u really like poorly mixed stuff. I bought it for 150, played it 3 times and sold it for 35 naira

  6. good catchy tunes… like we'd expect from Terry or someone of his caliber, but it sounds really shitty! It sounds like it was recorded with a usb mic and a laptop in his toilet. He definitely has the content for his target demographic, and with a lot more polish (Bez's song was mixed by a grammy award winning engineer for crying out loud) it could have been a classic!

  7. @realtalk..u re really mad,if u dnt lyk it go & sing ur own.u dey beef d person wey fit feed ur family.i dnt lyk all d tracks but dere re som dat really mak sense,lyk track 7 ORI MI,track 8 BABY DNT GO,track 16 PARENTAL ENDORSMENT,track 12 IF NOT FOR GOD…he really tried in d beatz of PROBLEM CHILD,SPEAK UR MIND,if dem play am 4 club pple gona dance like mad..Terry G thumbs up jare u tried dnt mind diz haterz,knw bdy go fit RUN U DOWN..Q DEE really tried in d mix of d song d production is gud not lyk sum pple called psq**

  8. why are dudes complaining, this guys musical genre is "wack". so i guess anything goes.
    I guess the music is Not Just Ok, lmao.

  9. Most people who buy 9ja CDs are the middle and low class… Hopefully they might buy the album. Most peeps who come on here are peeps outside 9ja ….

  10. nt d best av hrd frm Terry but he shud let D Money blend his beat style in2 his nd bliev me u'd luv wt u'd hear. dt myt jst b d brkthru he nids ryt nw cos dis his noise is nt vry enticing nymor. (comin frm a die hard Terry G fan nd D Money supporter. )

  11. @all beefers & haterz,na bcos of u pple na hin mak him sing dat TRACK 11 RUNDOWN no mata wat u say u can neva neva run me down..dis guy really try in track 3,track 4,track 5,track 7,track 12 & track 16….Talk wetin u wan talk,he don mak his money

  12. TERRY G.. NICE ONE ..NICE ALBUM ….IF U DONT LIKE THIS ALBUM…GO DANCE WINDECK FOR 3RD MAINLAND BRIDGE …#PRAAAAAAAAAA

  13. terry g .. you too MUCH .. NIX ONE BOSS.. UR NUMBA 1 FAN .. ALL U HATERZ HERE … I SWEAR UNA NEVA BUY ALBUM FINISH NA TO DEY COM HERE AND YOU TUBE UNA SABI… #FUCKHATERZ

  14. He's done dis stuff n has rilli proved tu be d one n only madman……abeg mk una free d madman jaree,i dey feel yu joor.

  15. lol, i'll expect people buying it to enjoy the music, coz they liked his previous albums. I don't like em, i respect the choice of those that like it , no b bif.

  16. Guy ur d most incredible person in d music industry wo has d injection 4evry n da dance floor jump nd start dancing

  17. you dey mad… u don evcer enter studio, or hold microphone for fellowship wey you dey open your useless mouth dey say you won beef… otondo like you… you no shame pple buy cd for 7dollars you dey buy your own for 150… okponu!!!

  18. Terry G i dey feel you die…If u no like Terry go studio for sing now,no be fight.,..Akpako Bam bam,u are mouthed..

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *