WORLD PREMIERE: Terry G – Baby Don’t Go


Ladies and Gentlemen! I present to you a new single from the Akpako Master!!!! “Baby Don’t Go” is the 2nd single off Terry G’s 3rd album titled… *wait for it*…. TERRY GZUZ!!! 🙂

Terry G is presently shooting the video for “Baby Don’t Go” and will be releasing the “Akpako Master” video very soon. There’s no set release date for “Terry Gzuz” yet, but it should hit the market sometime next month or in September. Whether you like it or not, Terry G remains over-relevant!

*O.O*

[audio:http://www.notjustok.com/wp-content/uploads/2011/07/Terry-G-Baby-Dont-Go-NJO.mp3|titles=Terry G – Baby Don’t Go (NJO)]
,

130 responses to “WORLD PREMIERE: Terry G – Baby Don’t Go”

  1. The crazy one – has finally lost it!!! A pity! Terry Gzuz? abeg free us! Get it? I luv u Terry, always will but bro this sure suuuccckkkss!!!!!

  2. no worry when una hear am for party…and shayo dey the system ……body go tell you ….na u go use ur mouth shout abeg DJ ………………REPLAY

  3. I luv dis track mehn…ALL Of u HATING dis track , i bet you in CLUBS & PARTIES … you will still dance and swet for dis!!!!!!!!!!! TERYY GZUZ

  4. Anyway wey you fit use sell your song just do am broda, beef tha brother fromm today till rapture….you all still dance to his music in the club YES OR NO…..A yes right? I thought as much…..

    Yungflip say so

  5. Fuck u haterz,wats wrong wit dis song?..u wil juz say dat u dnt luv his music,hw many song una don compose 4 una life? He is doing wat he knw best u pple re here beefin him,hin dey mak money wif his music..am sure many of u(haterz) dnt knw wat dey re going 2 eat 2nite o..fuck u..TERRY G thumbs up

  6. e close to sample ekwe beat and style nau, so why dem no go jam am…..Ekwe + Terry G= Sendless uman beings na im make us like dem….

  7. @ jazzy e copy the cowbell advert well well but what more can i say thou 80% of the music in this world no be copy copy as 9ice said potocopy KO EASY my bros

  8. strait out the bin man………the remake of cowbell advert……abeg terry go chill small…..industry has grown more than this rubbish

    • lol,i bet you are dancing to this song Terry G critic,when Don Jazzy sampled Terry gs production for willicinos Sempe my baby to get pop champaign did you not dance to it.Sampling is legal that's if you know music

  9. This song is good jor so all haters get d fuck out of here his doing it for his fans and not for yu all song hating haters BOUNCE

  10. Terry baba no mind haters, like say dem fit sing or write song nt talk less of producing it….. carry go baba i dey feel d song. for u haters d middle of ma finger is up for u all kmt.

  11. Na who dey say Terry ginger no sing song hear, people no go listen to song well dem go just dey talk anyhow, bcs dem no be terry g fan dem go dey talk anyhow. Anybody wey no like am make him go drink poison die.

  12. I'm listening as i am typing and dis is errmm! 25th time im playing it..lol fucking awesome

  13. please did u guys listen to morell feta iceprince and vector and godwon that is the shit terry g i use to love you bet please step up or stop singing

  14. this rubbish am his fan but to be sincere with u guy a total low class jam i think he should learn from his mistake give a better new single before his album drop this is can shake the club

  15. well all the people wey dey say the song bad……make una try upload una own and lets feel it too,…i think all the haters suld go and play with empty cowbell cans…haba lets encourage and not discourage,bloody haters….i am talking straight to haters like,kammy,peter s,jason boy,emma,larrym,meeswagz,yasky,mayowa olubori,……i think the best thing for u guys is too work with VIO and start arresting cars for fashola than just hating,remember you are hating and that guy is busy making more serious money…….
    NOTHING DO YOU JOR TERRY NA SAUCE

  16. Errm… If Any Other Musician Wants To Make A Song For The Niger-Deltans… It Wuld Be Quite Similar.. So I Dnt See Nothing Wrong With The BEats Being Similar..

  17. I dont know why some peeps just dont know a gud song when they listen to it, if you arent an Artist fan doesnt mean you should critisize or say shit about them. Feeling this Jam the more i listen to it. Carry go Akpako master…feeling you die

  18. WHY CANT WE BE ORIGINAL FOR ONCE. TOTAL CRAP IN MY OWN WORDS. HE GOES TO SAMPLE A TV COMMERCIAL ADVERT. HOW LOW CAN ONE GO AFTER AUTO TUNING HIS VOICE IN THE TRACK.

  19. yes, you are really making point there,most of our artiste are very found of using autho tone in the studio, which is very bad let them stop. reality my people is the way of life, according to tuface. thanks.

  20. well all the people wey dey say the song bad……make una try upload una own and lets feel it too,…i think all the haters suld go and play with empty cowbell cans…haba lets encourage and not discourage,bloody haters….i am talking straight to haters like,kammy,peter s,jason boy,emma,larrym,meeswagz,yasky,mayowa olubori,……i think the best thing for u guys is too work with VIO and start arresting cars for fashola than just hating,remember you are hating and that guy is busy making more serious money…….

  21. well ask notjustok.com to upload the real talents in their inbox instead of just these famous artist. the song is garbage terry G or not! struggling artist dont get any exposure. this is what notjustok is supposed to represent right? well, no they dont.. i'm not an artist by the way..

  22. make all haters go die i beg, if dem play am for club, na there papa for first stand up dance oooooooo, Ogun kill all of una there mumu pple, Terry G… am still paying it

  23. monkey! he jst said what wat in his mind and yu hating, and calling some1 else a hater……..aboki like yu

  24. Terry-g u get touch lol nice one i like the beat i swear down u know wetin Nigeria love to dey hear

  25. Terry g shaye lo jare,baby dnt go oh oh oh oh..d album is gona be bam…@haterz..GBANGAUN untop una head

  26. terry G..!! wenevr he drops a song. u ve got no choice but 2 keep pressin d replay button… !!
    u gotta dance mayne.. bilee dah.. much love hommiee.. all tha way frm cyprus 😀

  27. make una go inside studio go arrange song make u self see how e dey be cos una dey talk say na cowbell advert /// shey una dey mad ni? abeg terry g if u fit you star or gulder advert sing.. na your way be that and dem no born dere mam well amek dem no shake body to the song

  28. ABEG I NO LIKE THIS SONG MAYBE WEN E VIDEO COME OUT I GO APPRIETIATE AM CUS TERRY G KNWS HOW TO QUALIFY HIS SONGS WITH HIS DISPLAYS 1LOVE TERRY FREEEME

  29. ohhhhhhhhhhhhhh myyyyyy God!! This song na for only me and you and Charley Boy wey don kolo… cus they understand the industry mood…

    thank you Teryy G !!!!!!!!!!!!!!!!!

    Abeg Dont Go>>>

  30. Broda God bless u for dis comment, dis song has been on replay, seems Terry G added sugar mix wit honey in dis song, for does haters go do ya own song oooh stop critisizin.

  31. My guy Terry!! which logo now? E be like say u have to go and demand some of all that free madness wey u give out a while ago. u need some urself as e be like say ur hand don wan fall for this music waka oo. i know ur fans will yap me n crucify me. but me no shake, me sef b fan and na me like u pass. TUAILE STILL!!!

  32. guy u jst go ur shade nd sell ur spair parts, u na sabi better music….but i no wen dem play for ya meeting na u go first dance to am. kmt…. Terry baba carry go jare.

  33. Some peeps dont think before comment..if den play this track for club or party..say una no go dance to the tune?..am not here to support terry g or to proof king kong here…let appreciate our own thing….some people are just jobless criticizing people…na same people go talk say prince omoba no sabi sing..olamide dey copy dagrin,Choc boyz no too tight for video….i think many of this people are jobless….and most of them no fit sing do-re-mi..why una no get job now….some of the people na foreign artist be their best act.imagine what Busta rhymes is saying nowadays in his Flippin rap style..imagine i fuck her pussy,i fuck her fuck her Lil Wayne used to sing in his owm music too..una no complain about that..na ur own people una dey always criticize..i beg let celebrate own our talent and make them proud..to do beat or video i swear hin no easy…if any of dose people that talk rubbish been to studio or video set una go no say hin no easy…let celebrate dem and make them hapi..

  34. haba shey una don hare dis song in d morning……….. men na die terry G u too much, person wey no like u make em go kiss transformer…… terry GGGGGGGG

  35. Terry is a master, he created a style for himself and fans that believe in diversities… abeg Music is so so so wide that we can not comprehend. kip it up Terry.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *