Brymo Lyrics
Dem No Born Us Together is the third track on Brymo’s THETA album, read the correct lyrics to ‘Dem No Born Us Together’ and sing along.
PLAY AND LISTEN TO: Dem No Born Us Together By Brymo
Read ‘Dem No Born Us Together’ Lyrics By Brymo
Verse 1
My way nah way
Your own nah your own o
Nah so e dey
Reach where we dey so
Everybody de try try
We de catch feelings we de cry cry
Life is sweet if you smart thrive
You do better thing you go cry thrive am o
Chorus
Dem no born us together
Dem no born us together o
Why you de pull my trouser ( You de pull my trouser)
Shey dem born us together
Dem no born us together ooo
Why you de look for wahala ( you de look for wahala)
Verse 2
E get the way wey better pass our own o
I no you jor
E better pass our own oo
Everybody dey try try, we dey stammer till we say baba
Life journey na fine wine
The longer you live you go cry thrive
Chorus
Dem no born us together ( Dem no born us together oo)
Why you de pull my trouser ( You de pull my trouser)
Shey Dem born us together (Dem no born us together oo)
You de look for wahala (You de look for wahala)
Dem no born us together (Dem no born us together oo)
Why you de look for wahala (you de look for my trouble)
Shey dem born us together ( Dem no born us together o)
Why you de look for wahala ( You de pull my trouser)
Outro
Eh! Eh!
Ararareh eh eh eh
Dem no born us together
Dem no born them ah
Dem no born us together x2
You de look for wahala x2
Shey Dem born us together
Dem no born us together oo
You de look for wahala
You de look for my trouser
See Other Latest Music Lyrics Here